Trendings

Multiv8or - Imaka



 




DOWNLOAD MP3 HERE


(Lyrics to go)

Intro. Multi

Verse 1. Nah you be the main reason wey make them put me on a long thing 

No one

Small small things come dey give me konji press on softhing 

So white

Here for the last visit come on big trips pepper and matches

Go mad

Shey this your body no dey to tire ?

Gan ni

Now till night we're going higher

Loading, molding

Turn next round see us come on fire

Lonely

Heart burning, my eye turning on this one I'm acting rude  

And I'm falling no one is coming, if it's not you I no fit do

I don shayo I no like juice

Come set up my room 

I don wait I no see you

Now e don wet on me iiiei ii see aah aaaaaaaah!

Chorus Amaka imaka Amaka imaka Amaka imaka Amaka imaka

Lewanu ihe ichaga 

Nwa gini ka isaga?

Ahulam ihe m chóga 

Amaka imaka 

Verse 2 And see, all this two seconds somethings, don't tress me no chase me 

Protect me don't paste me 

No set me up come dey sex me 

Don't ride on well-done

Close your chapters in my private book

Try face down press up 

Shey nah wetin dem tell me i want dey do 

Sit down I no want standing

konji ah! 

You don do me something

You don do me something

Free chance you wan come jam me 

Body aaah

Come let's do thick thumbprint 

Don't mind us we're catching cruise 

Heart burning my eye turning on this one I'm acting rude 

And I'm falling no one is coming

If it's not you, i no fit do

I don shayo i no like juice

Come set up my room

I don wait i no see you 

Now e don wet on me

Chorus. Amaka imaka Amaka imaka Amaka imaka Amaka imaka

Lewanu ihe ichaga

Nwa gini ka isaga

Ahulam ihe m chóga

Amaka imaka Amaka imaka.

No comments